Pages

Rexxie f. Oxlade – “Frenemies LYRICS”

Rexxie Frenemies Oxlade Lyrics


“Frenemies LYRICS” – Song Produced by Rexxie, Vocals by Oxlade.


Rexxie employed the services of Oxlade on the track FRENEMIES to deliver a smooth lyrics with his powerful vocals. Enjoy below



STREAM/DOWNLOAD


LYRICS


[Intro]

Ayy, Oxlade baby

(Yo!)

Roro-ri na, ayy-ayy-ayy

Ara ra-ra, ra-ra

Roro-ro ro-ra

(Yo Rexxie pon this one)

Roro-ri na, ayy-ayy-ayy

Ara ra-ra, ra-ra

Roro-ro ro-ra

Yeah! Yeah-yo, oh-yeah


[Chorus]

K’oma pesi, I see, I see lot of enemies

Dem wanna take my place

Dem wanna hold me down

Motherfuckers dem be smiling at me, bomboclaat

I see, I see lot of enemies

Dem wanna hold me down

Some of dem backstabbin’

And at the same time, be smiling at you

Brother, me I no go no where (See)

Oluwa dey for me (so)

I no dey fear nobody (zero)

I no dey push any style to the fall (Oh-oh, zero)


Me, me I no go no where (see)

I go dey double up (gbosa)

I go bop and tall (zero)

Yeah-ooh (oh-oh, zero)


[Verse 1]

Shebi na me be that Lere boy

Wey no get level (wey no get level)

Now, I dey pop on TV

You dey fear devil (you dey fear devil)

You no go see heaven, I promise you level (level)

‘Cause every sinner man go die

You no go see heaven (no go see heaven)


Omo, you no fit reach us

Shebi normally (shebi normally)

And me I shock everybody

Like ah pandemic oh (like ah pandemic oh)

I dey work, I dey pray (I dey pray)

To me, and grace (and grace)

Still give me ginger to dey drop gbedu


Roro-ri na, ayy-ayy-ayy

Ara ra-ra, ra-ra

Roro-ro ro-ra

Shebi na me be that Lere boy wey no get level?

Roro-ri na, ayy-ayy-ayy

Ara ra-ra, ra-ra

Roro-ro ro-ra

Yeah! Yeah-yo, oh-yeah

(Lere boy wey no get level?)


[Chorus]

K’oma pesi, I see (I see)

I see lot of enemies (enemies)

Dem wanna take my place

Dem wanna hold me down

Motherfuckers dem be smiling at me, bomboclaat

I see, I see lot of enemies

Dem wanna hold me down

Some of dem backstabbin’

And at the same time, be smiling at you


Brother, me I no go no where (see)

Oluwa dey for me (soh)

I no dey fear nobody (zero)

I no dey push any style to the fall (oh-oh, zero)

Me I no go no where (see)

I go dey double up (gbosa)

I go bop and tall (zero)

Rexxie Rexxie ni oh (oh-oh, zero)


[Verse 2]

See, me I pray for my mama and I pray for my brother

And I pray for my nephew and I pray for my father

Pray for the people wey dey wish me well

And if you no like me, ogbeni (Ogbeni go to hell oh)


Pray for my family, I pray for the ones

Wey mean a lot to me

And the ones wey make me waka dada (make me waka dada)

Oh-ah, oh-na

Me, I get whole niggas for my side

And if you still dey fear, you go dey get one side

Me, I get this feelin’ wey dey-dey one kind

Wey dey-dey one kind


The post Rexxie f. Oxlade – “Frenemies LYRICS” appeared first on tooXclusive.






from tooXclusive https://ift.tt/37Jzt3o